Up And Down Lyrics is sung by Zinoleesky. Up And Down Lyrics is written by Zinoleesky. The name of the song is Up & Down.
Song Details
Song Title | Up And Down |
Singer | Zinoleesky |
Songwriter | Zinoleesky |
START
Zinoleesky Up And Down Lyrics
Niphkeys
Out of many girls
Out of many girls
Me I still see you
Calm down make I
reason you baby o
reason you baby o
You know a day won’t pass
make I no see you
Buh if no see me, kpe mi o
If you no see me, kpemi o
You’ve been up and down
Up and down
I heard you looking for love
You searching up and down
Up and down
Won ma ja, won ma gba
Those wey no believe in us dey argue
Won ma ja, won ma gba
We go show them na na na
Now them see me for club
Me I go dey there dey ball
They want t know what’s in my cup
Omo oro mi,
wetin dey sup
Now them see me for club
Me I go dey there dey ball
They want t know what’s in my cup
Omo oro mi,
wetin dey sup
END